itz mind itz mind şarkı sözleri

See yea I'm blessed in indeed Me I no Dey like to repeat so yea I'm chasing my goal Anyhow I'm doing my things, my bros you know Them no fit see me on the road Them no fit see me on the road. See me on the road See I chase my dream Check my feelings then I gat the zeal I know that I just want exist Make money come, make I just Dey freed oh wow wow Mama tell me say my pikin make you try do your things on a low Make i just Dey my things on a low oh na na Yes I do Yes I do Bad belle them no want wishing me Them wishing me Them no go fit to touch me, them touching me Omo you dey carry things you dey want to bleach, you dey want to bleach yeah So I'm chasing on my goal Anywhere money matter Dey, so na the road wey I want know Me I Dey my zone So don't tell me no When I wake up in the morning, then I pray for Fkin doe, then I pray for fkin doe oh yeah ah I Dey ginger I Dey para ah I Dey give them all the fever ah Them no fit quenching my fire Omo be like heart desire for all the people wey don mayan God see me through Baba make you hear me to This is my time to shine oh no Them go want to push me The Dey want make I stay for ifo, them dey pray for my downfall Give them chances the go want do me But I they use my opportunity sense, so I take this blessing take this time, It's my own time, so I cannot dull it Me I go wan control it Al the money I Dey need oh yea Them Dey want make are stay for ifo, them Dey pray for my downfall Small boy like me, I know is my turn, oh na na na God give me grace, oh na na na Say make my enemies crazy Aya ya ah ha
Sanatçı: Itz mind
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Itz mind hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı