itzbizy on you şarkı sözleri
Itz bizy baby yah yah ahlamalamah shamaya wetin ah dey see shey my
Dey pain pain me meeee yiiii noh
Ah see you with another bros Another bros oh All of my plans oh all of my plans Wetin ah go do oh wetin ah go do
Ah got my eyes on you eyes on you but you dey look Another way another way Ah got my mind on you mind on you but you seem Distracted baby Ah got my eyes on eyes on you you dey look Another way another wayaaa
As you see me best believe me yiiii Ah no get any other person Wey go do me like this And as you see me you better believe me yiiiii Ah no get any other person wey go do me like this
Na only you wey be my lover lover
Ah no dey run under cover never
Na only you ah get noh you know noh
Just come back oh no
As you see me you know i like you
Believe me yiiiiiii Ah got my eyes on you eyes on you but you dey look
Another way another way Ah got my mind on you mind on you but you seem Distracted baby Ah got my eyes on eyes on you you dey look Another way another wayaaa
Ah got my eyes on you but you dey look Another way
Ah got my mind on you but you seem
Distracted baby As you see me best believe me yiiii Ah no get any other person Wey go do me like this And as you see me you better believe me yiiiii Ah no get any other person wey go do me like this oh nah

