itzdunni body şarkı sözleri

Oh no no no no no no no Itzdunni Ahh Yeah yeah yeah yeah yeah yeah Itzdunni oh ohh le le le le le le le le le Body e go bounce body e go shake oo Hmmm Mmm mmh Itzdunni I just wanna know if you no fit come today can you come another day Can you bring your sister too I don't really mind if it's threesome Faaji la wa Many things I go do wey go make una forget the panties oo Sey all this ynash she walking around with no caution ooh Somebody come take me away before she Killy person pikin oh Should I say pass me the controller let execute this task how you want Oh yea Come me Mr capable ooh it is something you know it is something you see yea Oh oh oh oh oh yea Sey now Body body fine oh she carry waist, she carry ynash Body body fine oh she carry waist, she carry ynash Body body fine oh she carry waist, she carry ynash Body body fine oh she carry waist, she carry ynash Oh oh oh oh oh yea Oh oh oh oh oh yea Sey Body bad oo she walking around oo face card will never decline they go hate oo they go beef oo that is life you know naw so no go overthink am oo she standing six foot model lo omo very soon your picture go dey inside magazine left and right oo can I take a picture but e go shock them like dejavu Dejavu Suddenly your matter go turn to their matter Hmmm mmh This body fit cause destruction Body fit make plenty man go crazy oh yea Body body fine oo she carry waist she carry ynash Body body fine oo she carry waist she carry ynash Itzdunni
Sanatçı: ITZDUNNI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
ITZDUNNI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı