iubk calamity (nigeria my country) şarkı sözleri

EBG to the world Omoh this 9ja dun tire me oh Abi e neva tire una How una dey feel This is the only way I can express myself Omoh wetin dey sup nah Calamity oh ya ya Calamity oh ya ya Calamity oh ya ya People are suffering for no reason oh People are dying for no reason oh People are crying for no reason oh Ya ya ya The country is worse than calamity oh The leaders are heartless and selfish oh Some people are worse than pandemic oh Ya ya ya I wan be dah hero Hero Iubk baron Uwo uwo Leader wise up Uwo uwo Nigerians wassup uwo Wassup Provide for your people people Una dey lock up uwo uwo Waiting for laptop uwo uwo Don dey manifest Ohnanana Many don dey vex And dem nor get joy Una think say we nor get voice And we nor go rest Oh lord fada handle them Una nor be Dembele Leaders why you wanna break defence oh Many don dey vex And dem nor get joy Una think say we nor get voice And we nor go rest Oh Lord fada handle them Una nor be Dembele Leaders why you wanna break defence oh Since I was born I never see country like dis I never hear country like dis Nigeria nah number one oh Since I was born I never see country like dis I never hear country like dis Nigeria nah number one oh E dey pain me yo Pain me yo E dey pain me yo Pain me yo E dey pay me yo yoyoyo Leaders please oh E dey pain me yo E dey pain me E dey pain me yo E dey pain me E dey pay me yo yoyoyo Since I was born I never see country like dis I never hear country like dis Nigeria nah number one oh Since I was born I never see country like dis I never hear country like dis Nigeria nah number one oh Bear Everything Prepare for the worst Don't care about anybody or anything You are the only person who cares for you Winning or lose is the same for me Take everything easy Your worries stay with you only You can help yourself more than anybody Don't expect anything from life Whatever life gives you Good or bad accept it What you are is what you deserve Learn to be alone Learn to live with worries Anyhow he be man go still survive God bless all Nigerians I am proud of being a Nigerian One love my people
Sanatçı: IUBK
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IUBK hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı