ivann steady income (feat. mizzy banks) şarkı sözleri

Mizzy Banks Noni! Omoiyami!! OMONLA!! Nothing is legal and nothing is free (nothing is free) Every man for himself I just have to succeed no option for me (there's no option for me) If dem wan trouble gila I double my ginger den comot body (comot body) Big stepper I'm never caught lacking, money chaser me I be (me I be) Wo mio le jabo (mio le jabo) For where I Dey today and where I Dey go me I thank God (wo me I thank God) E no be my power nigbakugba ti mo pe, e dey turn up (mo pe e Dey turn up) I no fit fall, my backup too sure, fun won ni pressure (give them pressure) Wo Steady income I pray for Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for) Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off) I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for (It's what I am made for) Steady income I pray for (income I pray for) Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for) Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off) I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for (It's what I am made for) I Hope y'all Listening This is what I am made for we living the life that we prayed for Oluwa nah em dey plan my future Nah em by my architecture Life hard and I go harder For this life I must make raba Gone are the days We can afford break fast when other dey chop supper Everyday I dey try my best If you no make am no evidence Make more money than you make friends Once you get money you get the girls Paste deals I'm active Quick Quick we transacting Cashing out is the next thing Omoiyami it is destined Wo steady income I pray for Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for) Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off) I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for (It's what I am made for) Steady income I pray for (income I pray for) Alhamdulilah I no fit to suffer, the price has been paid for (price has been paid for) Fast forward to today everything getting better I take off (Better I take off) I dey shine u dey vex, wetin u expect, this is what I am made for (It's what I am made for) Many things happens but I no gree slack I carry my music for head with God for my heart I no Dey fear anyone big moves Ølûwã got my back
Sanatçı: IVANN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IVANN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı