ivarcliff see şarkı sözleri
Dem a see
What we doing
With my Gs
Shey you dey see
God never sleep
Oh my G
Ou nous allons
So many things weh my eyes don see
Too many sacrifices I don't sleep
Many, many battles weh I can't see
Only God knows Wetin man don see
Dem a see
What we doing
With my Gs
Shey you dey see
God never sleep
Oh my G
Ou nous allons
Hard times don't last
Remember when the girls never really come my side
Dem a really thought that I was all alone
But they never know, sa oluwa dey my side
Say yes, yes, yes, yes
Been a long time, I've been grinding oh my guy
Never really thought I would see any light
But Oluwa dey nah him be my guide
Dem a really don't know
Dem a really don't know
What my eyes don see
E don big pass sea
E don big pass sea
Dem a really don't know
Dem a really don't know
Dem a really don't know
What my eyes don see
E don big pass sea
E don big pass sea
Free me now , I get things from my head
I no be criminal
Better days ahead, make you dey reason am
Okpoke wey run away, make she no come back
I need some more
And if you reason am
Street e don cast
Niggas backstab but I give my regards
To my niggas wey dey puff up and pass
Credit Alert
Men be that nigga wey they give better cruise
Men I carry fire for my head as I move
Steady steady grinding make i no fit to lose
When I dey my Conner dem be think I be cruel
If E no be God, I for be better crock
If you know me you know, you go know me I good
Dem no know, dem no fit to understand
Oya wait
Money dey, where you dey
Money dey, where you dey
Oya wait
I don see many things
These my eyes don see plenty things
Oya wait
Dem a really don't know
Dem a really don't know
Oya wait
(Jekele Jekele Jekele na the money we dey find)
So many things weh my eyes don see
Too many sacrifices I don't sleep
Many, many battles weh I can't see
Only God knows Wetin man don see
Dem a see
What we doing
With my Gs
Shey you dey see
God never sleep
Oh my G
Ou nous allons
I be killi dem, killi dem
Anybody wey try, I go killi dem
I be killi dem, killi dem
Anybody try me, I go killi dem
Ah

