ivytalia jealousy (feat. ccp) şarkı sözleri

Pana na eh eh Pana na eh eh It's your boy CCP Ivy baby Yeah First time first time Baby boy you got me on our first night I'm so lucky to be yours So happy to be by your side Anyhow you want I go give oh Take it away no delay me oh You know I got you you're ma baby oh oh oh And I don't know And I don't know This love you dey give E dey hot oh I for like stay till tomorrow On your body oh And I don't know and I don't know The love you dey give e dey hot oh Your tougue dey make me speak in tongue Dem dey show us plenty jealousy Cuz they know say Me and you go enter oversea Wetin dem no know oh I go buy you house for Lekki Your skin just dey glow oh oh Our love shack pass Hennessy Mmm mmm mmm Dem dey show us plenty jealousy jealousy Cuz they know say Me and you go enter oversea Wetin dem no know oh I go buy you house for Lekki Your skin just dey glow oh oh Our love shack pass Hennessy Mmm mmm yeah Shack pass Hennessy I got so many missed calls But na your own I wan dey see Girl I dey feel you Something about this your body girl got me questioning You too fine o Girl you belong to me You too fine o Girl you're my destiny Continue to be mine And I don't know And I don't know This love you dey give me E dey hot oh I for like stay till tomorrow For your body oh And I don't know and I don't know The love you dey give me e dey hot oh Your tougue dey make me speak in tongue Dem dey show us plenty jealousy Cuz they know say Me and you go enter oversea Wetin dem no know oh I go buy you house for Lekki Your skin just dey glow oh oh Our love shack pass Hennessy Mmm mmm yeah Dem dey show us plenty jealousy Cuz they know say Me and you go enter oversea Wetin dem no know oh I go buy you house for Lekki Your skin just dey glow oh oh Our love shack pass Hennessy shack pass Hennessy Mmm mmm mm
Sanatçı: Ivytalia
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ivytalia hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı