iyánü pepper dem şarkı sözleri

Omo, I know say I'm not falling in love oh, but this your love be pepper Ata Rodo no be sweet But this ya love it dey tender me So make we link up at the three, just you and me I know say you no feeling me, Sey you don agree Now baby this ya finance(fine a**) I fit to spray Am backend Oh baby, I'mma be a bad man, And go to war for you Ju di Ju di Ju di Ju sile Peppe, Peppe, Peppe, Peppe Dem You know I wouldn't mind loving you, cause ain't nobody fine pass you You make me want Shoobi do Omo make mi wan do the doo You see this thing they do me something Omo no be small thing Love dey Peppe body, make man turn to small Pikin Ata Rodo no be sweet But this ya love it dey tender me So make we link up at the three, just you and me I know say you no feeling me, Sey you don agree But I'm still commando, Pepperesco Baby, act like you know, you know I know E go choke plenty sold out venues When I saw you baby, you got me by surprise Olurun took one look at me, and told me Your bride price The way you wind this ya body Omo wine it fa me I know go do you corny yo Corny no Ata Rodo no be sweet But this ya love it dey tender me So make we link up at the three, just you and me I know say you no feeling me, Sey you don agree
Sanatçı: Iyánü
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyánü hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı