iyanya love & trust şarkı sözleri

Mad oh Original I let bygones be bygones 'Cause I no wan use my gun I thought you were the right one Oh well I guess I was wrong You dey always give me stories But na you wey I dey high like kpoli And everybody told me I go dey form agidi eh Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay Had it been I know Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay (stay) Na love I love Na trust I trust (Na love I love, na trust I trust, na love I love) Na love I love Na trust I trust oh Na love I love oh Na trust I trust oh Na love I love Na love I love Na trust I trust But e land me for canal Do my head like say photo Na from clap wey dance dey start Na love I love Na trust I trust But e land me for canal Do my head like say photo Na from clap wey dance dey start Wetin I no do for you Cut off all my girls for you Got me feeling like a fool, I'm confused, is this you? Wetin I go do for you Sha bi di bi di du Sha da da da da da da da Oh da da da Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay Had it been I know Strong head e no good oh Na only me dey feel my pain right now I thought you were here to stay (stay) Na love I love Na trust I trust (Na love I love, na trust I trust, na love I love) Na love I love Na trust I trust oh Na love I love oh Na trust I trust oh
Sanatçı: Iyanya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyanya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı