iyanya shashiwowo şarkı sözleri

Solidstar Iyanya Wossss Owo Owo ooo Dem say eh Oh na na yeah See everybody know her Nobody nobody likes her way aii She's the only girl that makes me happy See everybody know her Nobody nobody likes her way ah Oh na na na She be shashiwowo But we no care what them say Tell them say eh ha She be shashiwowo We no care what them say Eh i say she sabi dance I like the way she give me lap dance For here she no dey carry last She's a hustler but she get class I like the way she whining low for me Ah baby so sexy She look nice with her gucci and prada My baby girl she's classical The way she do her thing she's magical And if you don't know her name is veronica My baby cool and calm and she's spectacular Ah baby girl make you jack me up Put the bullet and cock it up Girl i'm happy when i'm with you eh eh She be shashiwowo But we no care what them say ah Tell them say eh ha She be shashiwowo But we no care what them say What dem say o She be shashiwowo But we no care what them say Tell them say eh ha I like her Wetin dem ah talk e no matter Taking my girl to the altar Mmm any weather I like her Wetin them talk e no matter I'm taking my girl to the altar (To the altar) In any weather Say me loving when she bite her lips and she close her eyes She make me want to take the bite My girl bad and we red for life Oh yes me and you tonight I love the way she put that thing on me When she whine on me S-sh she's calling me honey It's iyanya See everybody know her Nobody nobody likes her way She's the only girl that makes me happy See everybody know her Nobody nobody likes her way Oh na na na She be shashiwowo But we no care what them say Tell them say eh ha She be shashiwowo We no care what them say Tell them say o She be shashiwowo But we no care what them say ah Tell them say eh ha She be shashiwowo But we no care what them say What dem say o I say i like her See see She be shashi Yeah yeah
Sanatçı: Iyanya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyanya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı