iyanzy hm believe speed up şarkı sözleri

Hm naa pe Omo ye You think say e Dey easy To become a man for oju elegba Hmmm oh nah , nah nah nah nah And for this country Many spend money like say Nah paper And boy don dey Para oh o See everyday for the thief o One for the owner God come and run am Make my owner No be like a thief Lola oluwa, ni mo gbadura Ki omo eleran mi , ma je eegun oh o And I believe one of this days I know money go come Believe one of this days Wan to ma ma ri wa ma fo Believe one of this days I know money go come oh Believe one of this days Wan to ma ma ri wa ma fo oh o Chai They say the boy no try They say the boy no sabi I no dey take their vibe I just dey give them toto ri Some people no get joy Some people sorrow Won gbori won gbori o And I say Baba ma gbagbe mi Ma gbagbe mi Mo de ti n duro Ma gbagbe mi Ma gbagbe mi And I say Baba o ma gbagbe mi
Sanatçı: Iyanzy hm
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyanzy hm hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı