iyanzy hm calculate şarkı sözleri

Ah ah , oh na na hmm oh na na Hm naa pe omo ye Emi lomo tan nso to sure Wey no dey play o Omo tan nso I dey my dey o No be money I run away o No evidence you wan explain Mi o gbo ri Omo to nso ko kan mi I just wan make my money Konji wey I get nah money Cause if no be for money My brother mi o jubilate I just wan dey calcu I just wan dey calculate If no be for money My body dey hesitate I just wan dey calcu I just wan dey calculate o Today newspaper Sebi nah tomorrow suya Wrapper I no fit go down now until I get there lola oluwa But nobody dey When nigga broke o My brothers no dey When money come dey o Nah then you go know plenty brothers dey Moti de baba wa bamise o I don dey hustle tey tey Jah open my way Mo sha ti gbe Bi won se ni ki n gbe o I no wan go down anymore Jah open my way o , jah open my way o Emi lomo tan nso to sure Wey no dey play o Omo tan nso I dey my dey o No be money I run away o No evidence you wan explain Mi o gbo ri omo tan nso ko kan mi I just wan make my money Konji wey I get nah money Cause if no be for money My brother mi o jubilate I just wan dey calcu I just wan dey calculate If no be for money My body dey hesitate I just wan dey calcu I just wan dey calculate o Many things I don see But man no dey for ah Many things I don hear But nah their whala ah ah Just wanna dey happy Make them know the boy Omo ologo tan nso yen Ma gbera tan o They go soon sabi the boy Moti de baba wa bamise o I don dey hustle tey tey Jah open my way Mo sha ti gbe Bi won se ni ki n gbe o I no wan go down anymore Jah open my way o , jah open my Way o If no be for money My body dey hesitate I just wan dey calcu I just wan dey calculate Written by: Iyanuoluwa Maximillian
Sanatçı: Iyanzy hm
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyanzy hm hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı