iyke moore koba dem şarkı sözleri

Back in the days Remember those days na wey be like say Back in the days When things no dey go the way you want am But anyhow Back in the days Make we tell Dem how e be na remember Okay Let's go Back in the days any where i go Anywhere me enter Dem look me down Dem go ask say na who be that Poverty dey look me like that Back in the days anywhere I go Anywhere me enter dem look me down Dem go ask say na who be that Poverty dey look me like that Oluwa bless me so special Make all my enemies enter Open gate of heaven make all the blessings enter Think about I think about Everything wey Dem do me think about Everything wey Dem do me think about I hear am hear Kill Dem Hear me now Oluwa Koba dem koba dem Say Oluwa Koba Dem I hear am hear am Koba me say Oluwa Koba dem Akoba adaba koba Dem Monipke Oluwa Koba dem let's go Koba Dem Back in the days when I Bam Bam Dey me now say man bam bam hey I don dey come through Dem tell me say padi Ina koturu hey Dem no know say one day E go better for bad man Dem no know say the boy go Elevate Oluwa bless me so special Make all my Enemies enter Open gate of heaven make all the blessings enter E Yayy Arara rara rara rara E Yayy Arara rara rara rara Iyke Moore me dey here Oluwa Koba I hear am hear am koba Dem Say Oluwa Koba dem Monikpe monikpe Koba Dem Say Oluwa Koba dem Akoba adaba koba Dem Monikpe Oluwa Koba dem let's go koba Dem Back in the days I no dey focus But look me now man don dey hustle hey Dey come dey jealous, Oluwa don make me famous say Dem no know say oneday Iyke Moore go become boss Dem no know me boy Dem go Celebrate Oluwa bless me so special Make All my enemies enter Open gate of heaven make all the blessings enter E Yayy Arara rara rara everyday I dey think about it E Yayy Arara rara rara Iyke Moore me dey here Oluwa Koba dem I hear am hear am koba Dem Say Oluwa Koba dem Monikpe monikpe Koba dem Say Oluwa Koba dem, I hear am koba Dem Monikpe Oluwa Koba dem, let's go koba Dem Back in the days for inside Malaysia Everyday na complain Right now things done dey wole Look at me now I don dey jaiye jaiye Me and my guys we dey pop champagne Where the girls make dem come shaye Me go dey NOwo, hen see me dey jaiye hen see Me dey NOwo, me dey jaiye Me and my guys we dey pop champagne Where the girls make dem come Shaye Me dey NOwo hen see me dey jaiye hen see Me dey NOwo me dey NOwo me like that Back in the days anywhere I go Anywhere me enter dey look me down Dem go dey ask say na who be that Poverty dey look me like that Oluwa bless me so special Make all my enemies enter Open gate of heaven make all the blessings enter Think about I think about Everything wey Dem do me think about Everything wey Dem do me dey think about I hear am hear am kill Dem Hear me now Oluwa Koba dem Koba dem Say Oluwa Koba dem I Hear an hear am Koba dem Hear me say Oluwa Koba dem Oluwa Koba dem Monikpe Oluwa Koba, Let's go Koba dem Oluwa bless me so special Make all my Enemies enter Open gate of heaven make all the blessings enter E Yayy Arara rara rara rara everyday I dey think about it E Yayy Arara rara rara rara Iyke Moore me dey here Oluwa Koba dem I hear am hear am Me say Oluwa Koba dem Akoba adaba koba Dem
Sanatçı: Iyke Moore
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyke Moore hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı