iyke moore over blessing şarkı sözleri

Enemy is a must my brother if you must blow I and I knows that me good I and I knows that me Lovely yet I and I knows that me humble and so goooood Hear me say When dem see me demma jealous Coz Dem know say baba God done bless me hey hey Badman try to be me, No matter what they do me so fast and furious heeeyy Me don't know what me do bad Mind dem wan be like guy like me me don't know Me don't know what me get All of them put their eyes upon me yaga yo When me dey the street dey surfer Nuff ar Dem gossiping laughing at me Only God knows Right about now make dem chillax Baba God never finish with me Because say I and I knows that me good I and I knows that me Lovely yet I and I knows that me humble and so gooood It's Over Blessings Wo me gat everything wey me need With Rest of Mind Though me fear nothing only God Eeya I and I knows that me good I and I knows that me Lovely yea I and I knows that me humble and so so so good Dem never know Oluwa don bless me Proper This one na true talk my brother no be Thriller- for realer If you think say na yaga Make you come closer make I kill you with Dollars Ndi Ara Killing Every shows just Incase you don't know Before you realized it brother me I don blow Me don't come here fi play Hustling everyday no sleeping- no joking- jonsng Me know say my testimony so strong When my faith is bigger than the storm There will Always be hatters The more demma hate say na the Moore I dey blow coz I and I knows that me good I and I knows that me Lovely yeh I and I knows that me humble and so gooood It's Over Blessings Wo me gat everything wey me need With Rest of Mind Though me fear nothing only God Eeya I and I knows that me good I and I knows that me Lovely I and I knows that me humble and so so so good Dem never know Me don't know what me do bad man Dem wan be like guy like me guy like me Is it bout the money that me making Or because God dey bless me God bless me Better tell Dem make dem leave I man alone Coz this na mi time mi wan Sit pon me throne boy Me don't care how you feel Pain you too much better take a chill pill yaga yo Bigger you bigger him bigger Dem No matter what Dem do Mi so larger than Dem now Any time Dem see me for road Dem wan to hug me throw me big boy Salute Coz I and I knows that me good I and I knows that me Lovely yet I and I knows that me humble and so gooood It's Over Blessings Wo me gat everything wey me need With Rest of Mind Though me fear nothing, only God Eeya I and I knows that me good I and I knows that me Lovely I and I knows that me humble and so so so good You never know Oluwa don bless me Proper This one na true talk my brother no be Thriller for realer If you think say na Yaga Make you come closer make.i kill you with Dollars Ndi Ara When dem see me demma jealous Coz Dem know say Baba God don bless me Bless me Bad Man try to be but no matter what they do Me so fast and furious heeey
Sanatçı: Iyke Moore
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:45
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyke Moore hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı