iyke stevens na why youn dey worry (remix) şarkı sözleri

Sometimes when I sidon I remember all my mate, wey They be gone Some even dey for prison Some dey suffer depression In this world there are region Where lots of people there no See chop Them de roar like lion With empty stomach Sometimes, I no fit buy new Cloths Some people some where Them no get no home Sometimes, I think I'm really Broke Some people out there, are Just a living bone Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry) Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry) Oooh, oh oh (Na why you dey Worry) Oh oh oh,  At least you dey alive, Make you thank God O (Na why you dey worry) (Na why you dey worry) (Na why you dey worry) (Na why you dey worry) Gratefulness is the weapon To overcome all the worries Way dem you got Everybody na champion Persist in what you are doing Don't you give up ‎There's plenty audition Na turn by turn e go be your Turn No permanent condition You go rise above this Situation When you think your wife Serve you bone Some people dem dey way no See no show Be contented and seek more Growth Too much worry all the time, No go let you grow‎ Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry) Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry) Oooh, oh oh (Na why you dey Worry) Oh oh oh,  At least you dey alive,Make you thank God O (Na why you dey worry) Oooh, oh oh (Na why you Dey Worry) Oh oh oh, oh oh oh(Na why You dey Worry) Oooh, oh oh (Na why you dey Worry) Oh oh oh,  At least you dey alive, Make you thank God o (Na why you dey worry) (Na why you dey worry) (Na why you dey worry) Some dey weep, some dey cry Make you no take am Common Some dey sick some dey die Make you no take am Common Some dey struggle to Survive make you no take am Common Na why you dey worry Some dey weep, some dey cry Make you no take am Common Some dey sick some dey die Make you no take am Common Some dey struggle to Survive make you no take am Common If you be tailor make you Thank God If you be Dj make you thank God o Vulcaniser make you thank God o Awon Navy make you thank God If you be truck pusher make You thank God If you be lawyer, make you Thank God If you be Doctor make you Thank God o! If you be army make you Thank God Anything wey you be, make You thank God o! If you Barber make you thank God If you be Mr welder, make You thank God o! If you be teacher make you Thank God Rewire make you thank God O! If you be student make you Thank God If you be Mr. trader maker You thank God o! Thank God, I say thank God O! Thank God, make you thank God o! Thank God, make you thank God o! Thank God, make you thank God o!
Sanatçı: Iyke Stevens
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iyke Stevens hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı