iykedee spirit of naija şarkı sözleri
Anywhere we go dem go know say we don show
We no dey carry last we are very much in control

We no send anybody oh on a jeje we dey run our show

When we enter the place we dey make am
For home and abroad we dey make am
Na the spirit of naija no retreat no surrender

Original naija bobo original naija baby
International naija person
Remember who you are be proud of who you are

Don't judge us by wetin you hear not everything you hear is actually correct
Don't budget us by dem say dem say not everything dey say is actually correct
We no send anybody oh on a jeje we dey run our show
We no send anybody oh on a jeje we dey run our show
When we enter the place we dey make am
For home and abroad we dey make am
Na the spirit of naija no retreat no surrender
When we enter the place we dey make am
For home and abroad we dey make am
Na the spirit of naija no retreat no surrender
Original naija bobo original naija baby
International naija person
Remember who you are be proud of who you are
When we enter the place we dey make am
For home and abroad we dey make am
Na the spirit of naija no retreat no surrender
When we enter the place we dey make am
For home and abroad we dey make am
Na the spirit of naija no retreat no surrender
Original naija bobo original naija baby
International naija person
Remember who you are be proud of who you are
For yankee for Canada for Ghana
Na we dey reign
For yankee for UK Canada