i.z dsg gwo gwo gwo ngwo (cruise) şarkı sözleri

Zee I.Z De Sharp Guy you should know As a Sharp guy wey I be, heh Me I dey observe myself I no fit Jones myself na why Me I no fit lie give myself See, me I dey guide my Side, dey Impress myself, I Dey hold my side I no wear coat wey pas my Size, me I dey careful make I No capsized But every time these people Dem wan use me Good heart e no mean say u Go fool me See I always try to do me, And if e vex you, make u Sue Me Dem go try many formats Just to get what they want So my guy make u wise o Next time wey Dem try, just Reply them gwo gwo gwo Ngwo See I just got stranded, can u Help me with tp? (gwo gwo gwo ngwo) My bank app just stopped Working, can you help me With 10k? (gwo gwo gwo ngwo) Girl I'm not here for your Wody, see I'm in love with You (gwo gwo gwo ngwo) If you don't give the Lord 10million, it won't be well With you If income go come, bring the Gist come, no dey tell me Long story Mano say I.Z see ur time go Come, u don try for this Journey Country hard, yes, but me I No like stress Na enjoyment be my interest If u dey for me, then see I've Got your back Ter Stegen with the save, see My reflex But every time dem wan use Me Good heart e no mean say u Go fool me See I always try to do me And if e vex you, oya make u Sue me Dem go try many formats Just to get what they want So my guy make u wise o Next time wey Dem try, just Reply them gwo gwo gwo ngwo U see I just got stranded, can U help me with tp? (gwo gwo gwo ngwo) My bank app just stopped Working, can you help me With 10k? (gwo gwo gwo ngwo) Girl I'm not here for your Body, see I'm in love with You (gwo gwo gwo ngwo) If you don't give the Lord 10million, it won't be well With you (gwo gwo gwo ngwo) U see I just got stranded, can U help me with tp? (gwo gwo gwo ngwo) My bank app just stopped Working, can you help me With 10k? (gwo gwo gwo ngwo) Girl I'm not here for your Body, see I'm in love with you (gwo gwo gwo ngwo) If you don't give the Lord 10million, it won't be well With you (gwo gwo gwo ngwo) I promise to be gentle, baby Just the cap (gwo gwo gwo ngwo) See I don't do taxi, it's bolt or Nothing
Sanatçı: I.Z DSG
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
I.Z DSG hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı