iza beri shomi şarkı sözleri
Kafila wa jo wa denge, o wa n denge
Kafila wa jo wa denge, pose ah
Man, I go rise when I fall down,
Made up my mind, no fit shout
far away from doubting Thomas.
I been dey beg, make dem give me chance,
Cause I don pray, I don tired, I don waka waka, e don tey.
You know say me no gree compel,
But situation wan push me to the wall.
How I wan for dey manage,
Wetin I go be if no be your package, oh oh.
Enemies plan to savage,
Give dem chance, dem go cut me like a cabbage, eh eh.
No food for my stomach, be like say my Uche wan dey look face,
Take away all my pain, make you show me comfort,
As I dey grind, make you crown my effort.
Tori iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo,
Iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo
Tori iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo,
Iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo
When Mama born me with no gold for my spoon,
Man, it takes a lot just to grow up for my hood.
Aburo yapa have leave some example,
You know na 001, we no dey chop belleful.
Dem say make I calm down, me wan commot for this loca,
I get my own drive, I’ll be on my own time,
I know say I go dey okay.
How I wan for dey manage,
Wetin I go be if no be your package, oh oh.
Enemies plan to savage,
Give dem chance, dem go cut me like a cabbage, eh eh.
No food for my stomach, be like say my Uche wan dey look face,
Take away all my pain, make you show me comfort,
As I dey grind, make you crown my effort.
[Chorus]
Tori iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo,
Iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo
Tori iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo,
Iwo loun, Shomi bimoshe lo bimoshe nbo
Kafila wa jo wa denge, o wa n denge,
Kafila wa jo wa denge, pose ah
Kafila wa jo wa denge, o wa n denge,
Kafila wa jo wa denge, pose ah

