izkid wallapo low balance (feat. bhadboi oml) şarkı sözleri
Eeh is oml
Say I'm a bad man killer
For the jungle wey we Dey
So many guys Dey there wey be say
Them deh hustle everyday
Tori kole jora won kowo le pe
Cause
Back in the days then with them my homies
Me been doing music no send anybody
But me know say dem go know me
I can tell you that boldly from my story eh
Somebody call my name
Them'a call me bad influence I no be Omah lay yah
Wobi mo ba de omo me I no go dull you no gbodo ra ile yah
Somebody call on the popo
Make them arrest who Dey make me go slow
My gbedu dey make dem colo
Dem Dey tell me bad man killer o to
Papa no gallant
Eh mama no gallant
With the low balance
Wey we get
We still Dey go gaga
Opor o plenty
Emi timo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep odi 6:30
Snakes everywhere my mind keep on telling me
Some people you carry go market they could end up selling me
Been through hell got me high pass claro
They all gonna place them above me ti mioba pawo
I be the rayban abacha blow yamayama
O scatter scatter no send dem their father
Ogedegede lo wo oja
I be the rayban abacha blow yamayama
O scatter scatter no send dem their father
Ogedegede lo wo oja
Papa no gallant
Eh mama no gallant
With the low balance
Wey we get
We still Dey go gaga
Opor o plenty
Emi timo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep odi 6:30
Papa no gallant
Eh mama no gallant
With the low balance
Wey we get
We still Dey go gaga
Opor o plenty
Emi timo ji lati 2:30
Bombing plenty of fish
Before I go sleep odi 6:30

