izu animal şarkı sözleri
Animal dey wear agbada
Animal dey wear moschino
Animal dey smoke gbana
Animal dey drive bugatti
Wetin no dey for lagos
This state no fit contain us
Eruku yapa for lagos
Many many manama for lagos
Omo eru gan dey buga
You bera calm down my nigga
To ba gbo gbao o ma sa
Awa gan gan l'oba sa
Tire (Tire)
Wetin i dey see dey make me tire (Tire)
Holy ghost fire (Fire)
Dem wan turn my white to black sutana (Tana)
My white designer
Yeah
Animal dey wear agbada
Animal dey wear moschino
Animal dey smoke gbana
Animal dey drive bugatti
Animal dey wear agbada
Animal dey wear moschino
Animal dey smoke gbana
Animal dey drive bugatti
Everybody wan make owo
Won do anything lati pawo
Malo sun malo phor malo soro
Wetin i dey faze alone wan make me kolo
Oya come make i tell you as e dey go
Nowadays na the money be the control
Nobody dey even mind who dey control
Or suppose to dey control
Tire (Tire)
Wetin i dey see dey make me tire (Tire)
Holy ghost fire (Fire)
Dem wan turn my white to black sutana (Tana)
My white designer
Yeah
Animal dey wear agbada
Animal dey wear moschino
Animal dey smoke gbana
Animal dey drive bugatti
Animal dey wear agbada
Animal dey wear moschino
Animal dey smoke gbana
Animal dey drive bugatti
Animal dey drive Bugatti

