izuchukwu moses onyedikachi case şarkı sözleri

cwwshh (Negron World) Kozy G Killi I want to manage your body I go take good care of you Oh my bae you too sabi (sabi girl) I go kill namah for your sake Call your friends them make them come We go faaji till early mor mor Case! You Dey hypnotize me oh (Case) See the thing you carry oh (Case) Take am easy whine me oh (Case) Na only you wey my CCTV Dey eye oh (Case) Oh baby sumomi oh (Case) Bring your body jam me oh (Case) Where all my sexy ladies This thing wey you carry na confam, na confam Where all my beautiful ladies This thing wey una carry na confam, na Confam Oya do the makosa Dance ya arabasta yeah yeah yeah (Makosa) Dance arabasta yeah yeah yeah (oya do the Makosa) Show me arabasta yeah yeah yeah (Makosa) Show me arabasta yeah yeah yeah Oh sexy sexy Come and take me away Whisper some melodies in my ears My lady, lady, I like your Doty whine Your body na case (Case) You Dey hypnotize me oh (Case) See the thing you carry oh (Case) Take am easy whine me oh (Case) Na only you wey my CCTV Dey eye oh (Case) Oh baby sumomi oh (Case) Bring your body jam me oh (Case) Where all my sexy ladies This thing wey you carry na confam, (Case) na confam Where all my beautiful ladies This thing wey una carry na confam, (Case) na confam Oya do the makosa Dance arabasta yeah yeah yeah (Makosa) Dance arabasta yeah yeah yeah (oya do the Makosa) Show me arabasta yeah yeah yeah (Makosa) Show me arabasta yeah yeah yeah Oya oh This your body cool my temper cwwshh
Sanatçı: Izuchukwu Moses Onyedikachi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Izuchukwu Moses Onyedikachi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı