izzi guma flower boy şarkı sözleri
Shawty like a flower in my mother's garden
Telling me she wan marry someone like my daddy
But shawty bin no like my fatty bum bum back then
Flower boys are not too many inside market
Now you taking too much time
I already know what's on your mind
I may be a certain type of guy
But I'm not naive enough to try
Now you taking too much time
I already know what's on your mind
I may be a certain type of guy
But I'm not naive enough to try
Follow follow bad boy but e no work
E no get advice wey they no shun
Now they go Church
Shiloh ground they dey sit front
Cause na miracle spouse they dey look for
Bad boy but e no work
E no get advice wey they no shun
Now they go Church
Shiloh ground they dey sit front
Cause na miracle spouse they dey look for
Good boy goody bag
Husband material and she wan
Tailor me say I be
MOG therefore she feeling me
Hold me gun hold me down
Officer, I'm not a criminal
Felony if I enter
She turning me on
But I don't like complications
If a ring no dey my intention
Na pikin play play
And a waste of time
No be reason to start dey lead on
As I no like complications
Lemme give you the calculation
If we no equal I go move on
And as a ten over ten I go tension