izzik we alright şarkı sözleri

I just want to kpie right now My thunder strike them no Dey hear the sound But e no mean say I no go lightning cheer myself up I got the peace of music in me o Them goan be alright We goan be alright Them goan feel them vibe Them Goan be alright I cannot stop Be alright... Till my mama smile Be alright... I cannot stop o Be alright... Till my people them smile o Sew your coat according to your size What if your tailor make mistake For inside fight I still Dey fight I pray I no blind till nepa bring light o Cow bring milk we all go drink am Some mama born pikin reject am Na wetin you keep so you no suppose find am Wahala wahala Dey Them wan play me like 4 aside o Cut my heart out say na design o If you no get just begin to task o Cause on payday you are chicken and rice o Ya man the realest dapperman Bucho DeGo mi dey here so Got mi brethren Zik pon dis one Backstabbing niggas wanna ride with me But I killed them all no apologies We are not legal so we hard to see Am always high on a low so f*ck gravity Niggas goan catch AK's but goan die for me I hate what I've become but whose gonna be bad for me Mama say go make me proud I done it money safe and sound Take a good look my bro at my fucking crown God o God O God o God O God Please help me save my legacy to my little boy called prime Broke niggas no dime They graduated in pains and covered it up with suits and ties They Abel and I am Cane Them fake smiles is full of lies I just want to kpie right now My thunder strike them no Dey hear the sound But e no mean say I no go lightning cheer myself up I got the peace of music in me o Them goan be alright We goan be alright Them goan feel them vibe Them Goan be alright I cannot stop Be alright... Till my mama smile Be alright... I cannot stop o Be alright... Till my people them smile o Music is spiritual
Sanatçı: Izzik
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Izzik hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı