izzyboi chi chi şarkı sözleri

They call me Izzy Izzyboi yeah Oh baby don't cry My yoghurt You do me plenty things when I no like You no lie I try to let you go But I'm getting older I need somebody daughter wey go born my plenty babies No time for debating you gat chop this ground nutty My baby fine scatter put the men on slow mo This kind of your body spotify no fit handle Turn around (turn around) Bend am slowly (make them see) My baby no be regular sisi American Anybody temper he go falling down yakata …. Goloyaty paralyze Try to touchior my baby…. She get the sauce for body The one wey give me energy That's me Dey kolobi Kolobi kolobi Anybody temper he go falling down yakata …. Goloyaty paralyze Try to touchior my baby…. She get the sauce for body The one wey give me energy That's me Dey kolobi Kolobi Oya tell me wetin dey your mind I don call them Mk dem bring like twenty bullion van Make I spray my baby Omote wey God design. NWA nso ma NWA nyoma My baby fine scatter put the men on slow mo This kind of your body spotify no fit handle Turn aroundy(turn around) Bend am slowly (make them see) Baby no be regular Sisi Americana Anybody temper he go falling down yakata …. Goloyaty paralyze Try to touchior my baby…. She get the sauce for body The one wey give me energy That's me Dey kolobi Kolobi kolobi Anybody temper he go falling down yakata …. Goloyaty paralyze Try to touchior my baby…. She get the sauce for body The one wey give me energy That's me Dey kolobi Kolobi kolobi They call me Izzy, Izzyboi, Yeah oh oh
Sanatçı: Izzyboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Izzyboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı