izzyfya apologies şarkı sözleri

Baby I I really wanna come and apologize For everything that happened at the other night You know that all this bitches dem are fvcking lie Oh I You be my paradise And anybody wey try go paralyze You know you be the reason I dey sober You know that all these bitches dem are so bad So ahh She tell me say she really wan it She tell me say, she really wanna cum upon it Because I was so tipsy, then I pull up on it Was standing at the corner while she was grinding on me Oh yeah Me never really want to try her She grinding on me and she make my thing go viral You know say me I no fit to play you my wife And nobody fit to take your place in my life Oh yeah Tell me something I fit do to make it alright Make your mind feel alright and make you know I no lie And you know the reason I been feeling so down I know you hurting so bad Oh baby make you no cry So sorry Feeling everything I feel I'm sorry Blame it on the booze that is on me Baby you are know that I'm sorry yeah Never over you Tell me what you want and baby I swear I go I know you got the juice And dem other other bitches dem are follow you Oh I No time but dey no fine girlie you the goldmine telling all these niggas make dem no try anybody come around you then I go fight Baby for your matter girl I fit kpai If you wanna bet some money on me You know that I been loyal from the day you knew me And you don't need nobody to be telling on me And you know many people dey be lying on me Oh I No time, tell me alright Know you feel my vibe and you feeling my fire No time cos you feeling my vibe Tell me if you really want it for life, for life Tell me something I fit do to make it alright Make your mind feel alright and make you know I no lie And you know the reason I been feeling so down I know you hurting so bad Oh baby make you no cry So sorry feeling everything I feel I'm sorry Blame it on the booze that is on me Baby you are know that I'm sorry yeah
Sanatçı: izzyfya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
izzyfya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı