izzyfya hustle life şarkı sözleri

Ayayayaya Yeah yeah People wey dey hustle we dey make am everyday nor get 9 lives Talk about the hustle shawty tell me she a wanna be the man wife What a kinda life a man go live without the money and the right mind Many things I want to talk about wey dey make the man dey wan high Yeah yeah It's all about the money All about the doh Everybody jolly when the money don show Tell me if you ready When the boy blow Dem go start to talk about the things I don't know Dem are full ground talk about another man cooler Talk about how another man wan school am Try to put e sand on another sugar Me I nor dey mind I just hold my corner yeah Hustle is about that life You know that every time you come around they love you for the things you got Welcome to the hustle life Hustle life (hey) Welcome to the hustle life Hustle life Welcome to the hustle life Hustle life (hey) Welcome to the hustle life Hustle life Imma bad man killer Anybody try me dem go just jam trailer Real Michael Jackson I show you thriller If you block my hustle imma cut you deeper deeper Me I am so ready I dey hustle in my lane Minding all my business I dey hustle for my pay No get time to party cos I focus on the race I never ever never slow yeah Kruyabadati yabadaba Ijolabalaba I nor get time to party till I get the raba raba From sunset till it's sundown everyday we hustle till our feet's so high See hustle it's about that life You know that every time you come around they love you for the things you got Welcome to the hustle life Hustle life (hey) Welcome to the hustle life Hustle life Welcome to the hustle life Hustle life (hey) Welcome to the hustle life Hustle life
Sanatçı: izzyfya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
izzyfya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı