izzyfya one life şarkı sözleri

Yeah Krrrr dem Oh Yeah Too many things I don see Too many struggles wey a man don see But we dey still give God the glory So make you fem if you never know me No time but I got the story Tell it to the world nor be say I holy You no feel the vibe bring a proper notice nor dey gossip, like you high On kpoli (yeah Too many night man no sleep Hustle everyday so a man go eat Wake up in the morning looking for unfit It's so real the hunger so real yeah Mama papa calling ( on phone Alla my account is (so low Living good life is (on code When a man broke is (so cold We got one life live it We gon hustle till we get it Everybody gotta feeling alright We got one life live it We gon hustle till we get it Everybody gotta feeling alright We got One life live it Yeah We got One life live it Yeah Dem are know it To reach the top man you gotta hol it You slow down brother man a goal it Put your feel down make you nor go dull it But some are hating, contemplating When dey see dey come affiliating I'm motivating omo Wetin Everytime that you come you underrating No dull me If you not about the money don't call me When I dey hustle she you dey there for me E don be now you wan dey call me I used to think when Mama papa calling ( on phone Alla my account is (so low Living good life is (on code When a man broke is (so cold We got one life live it We gon hustle till we get it Everybody gotta feeling alright We got one life live it We gon hustle till we get it Everybody gotta feeling alright We got One life live it Yeah We got One life live it Yeah One life yeah Hustle am big, hustle am big
Sanatçı: izzyfya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
izzyfya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı