izzyfya smoke & vibe şarkı sözleri

May I have your attention please This year make everybody just mind their business Focus on your own life I nor know wetin dey sweet you for other people story to dey talk Yeah cause everybody get their own life Too many people living a lie Dem are suffering hustling just to fake their own life So many calculating Everything it takes not to live a low life Cause me I no mind omo no time Me I face e my hustle I got to live my own life When I nice out Everybody stop they got their eyes on me Them are ask how, how the boy dey shine They got nothing on me Cause me I know now Go high to soar high See me looking down my shoes is untied No time for the man with no plans No quams e be like say the matter don cast Some say dem are find something But every time dey come dem are see nothing But every time dem are talk something They only talk about all the useless things Say na mi life you talking about Nothing good to say cause you wan finesse me Cause you be talking you be looking you be searching you be picking online So me I saw them saw them Every time dem are come around me Say me I smoke and vibe And every time dem are try to put some dirt on me Say me I smoke and vibe Take me advice live your life make you free the matter for me Say me I smoke and vibe You never really know how know how The matter fit to go now Too many talking when they open their mouth You find nothing but lies got stuck in their mouth And everytime I come dem are hide in the dark Cos what's done in darkness will surface in the light Cos me know white, know black, know brown, know right, know high, know lies Abeg you no try My life my time my mind my heart my vibe I'm feeling alright I live my life while making my G's I pray to God on my knees while I'm making my wish I nor dey fake my life nor be wetin I be I be da, I be da real G wetin you see Call all of my guys there is trouble There is fire on the mountain trouble Strap the Glock on your waist dem are double Cos dem are looking for trouble Some say dem are find something But every time dey come dem are see nothing But every time dem are talk something They only talk about all the useless things Say na mi life you talking about Nothing good to say cause you wan finesse me Cause you be talking you be looking you be searching you be picking online So me I saw them saw them Every time dem are come around me Say me I smoke and vibe And every time dem are try to put some dirt on me Say me I smoke and vibe Take me advice live your life make you free the matter for me Say me I smoke and vibe You never really know how know how The matter fit to go now
Sanatçı: izzyfya
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
izzyfya hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı