izzyic jealous şarkı sözleri

This kind loving wey you give me no be ordinary thing so I wanna love you no be wetin dey your jeans o I don dey love you since blackberry dey ping o Yeah yeah yeah Girl you're always on my mind and you're the reason i dey sing so For my song say na you be the lyrics o No be wash and my baby no be rinse o There's so many things that i wan tell you So many things that i wan show you No send what these niggas dey offer you Yeah yeah yeah yeah There's so many things that i wan tell you So many things that i wan show you No send what these niggas dey offer you Yeah yeah yeah yeah Oh baby I'm jealous Of all the clothes wey dey gum your body Oh baby I'm senseless With the way that i'm in love with your p And i'm Jealous of the way mummy call you baby And I'm Jealous of all the clothes wey dey gum your body Jealous You know say For your life i be spice o No be beans No be chyse o So make dem other guys give you chance o Normally no be lies o For your neck i give you ice o And no be ordinary size o eh eh eh There's so many things that i wan tell you So many things that i wan show you No send what these niggas dey offer you Yeah yeah yeah yeah There's so many things that i wan tell you So many things that i wan show you No send what these niggas dey offer you Yeah yeah yeah yeah Oh baby I'm jealous Of all the clothes wey dey gum your body Oh baby I'm senseless With the way that i'm in love with your p And i'm Jealous of the way mummy call you baby And I'm Jealous of all the clothes wey dey gum your body Jealous
Sanatçı: Izzyic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Izzyic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı