izzyic my bebe şarkı sözleri

Baby baby When you touch my bololo eh (omo i dey mad for your matter i manya) With the way you bend for daddy eh Omo you go born my daughter nwa And e get wetin you do wey dey calm my body I make up my mind, i go blow my money If i no follow you, i no go follow nobody oh And I don't mind if you wan use ikebe to dey wound me oh baby Wound me on a daily, i dey game So make another man no go dey follow you dey play (because) You suppose to be Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon Oh oh Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon I no go play you like Olembe Olembe Olembe Olembe Ole oo Olembe Olembe Olembe Olembe Ole oh No dey tire No dey tire Mmm girl your body hot na so e fire Be my girl Oh oh oh Anytime you want am i go run am wire Oh oh my baby girl odoo You follow me dey go, even on tour Whine your waist oh odoo And I don't mind if you wan use ikebe to dey wound me oh baby Wound me on a daily, i dey game So make another man no go dey follow you dey play (because) You suppose to be Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon Oh oh Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon bebe Mon I no go play you like Olembe Olembe Olembe Olembe Ole oo Olembe Olembe Olembe Olembe Ole oh
Sanatçı: Izzyic
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Izzyic hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı