j brown pepper dem (feat. boy t) şarkı sözleri

Ahn ahn ahn BOY T Yeh yeh yeh Jbrown Me I gat to run my race Me I gat run my thing Me gat face my fear (Face my fear ) Me I gat to work Me I gat to work Me I gat run my race Me i gat to face my fear Me I gat do my thing Me I gat do my thing (Oh oh ) Let know man deceive you (Say him dey for you ) Let know man deceive you (Say him dey for you ) Let know man deceive you (Say him dey for you ) Let know man deceive you (Say him dey for you ) Me I gat to pray (Pray pray pray ) Man no be God (Man no be God ) If you like do your thing (Your thing ) God dey my back (Oh oh oh ) Me I gat to pray (Pray pray pray ) Man no be God (Man no be God ) If you like vex (If you like vex ) Me I no get vex (For you ) Oya make you wyn am for me Baby wyn am for me Bad belle people peeper dem now I don dey make am peeper dem now (Oh) Oya make you wyn am for me Baby wyn am for me Bad belle people pepper dem now I don dey make am pepper dem now Say na the blessings and the love Oluwa keep pouring on the boy Wey make your girl keep falling for the boy Halleluyah this is the turning point I swear I don't care if you love Another man hate be my choice Make you no go reason wetin sup If your own time reach you go ball Oh oh oh ayisha I've got a lot of goodies in abundance And e go nice if you crash for my villa (E go nice if you crash for my villa) Oh oh oh ayisha Oluwa don bless no resistance And e my success giving them fever You no fit play me this no be fifa Oya make you wyn am for me Baby wyn am for me Bad belle people peeper dem now I don dey make am peeper dem now (Oh) Oya make you wyn am for me Baby wyn am for me Bad belle people pepper dem now I don dey make am pepper dem now Pepper dem now Jbrown pepper dem now Don Dey pepper now Pepper dem now Yeh! Pepper dem now Don Dey pepper dem now Jbrown pepper dem now Ahn ahn ahn
Sanatçı: J Brown
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J Brown hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı