j kells 12 am in benin city şarkı sözleri
12:21 am in Benin City
You wan die?
You wan just dey waka dey carry dey waka?
How e be now?
Wait
No dey play na me wey sing korede
You know say normally i sing pass omah lay
Hmmm
Normally o
You know say normally i bad pass all of them
Give you gbedu wey go shake up your yansh
Baby you dey with a gangster tonight
With a gangster tonight
Chant
Road nor clear
Zone 5 dey for road
Goodluck hide the kpo
Goodluck don smoke colos
Say make we press am dey go
Ehn
Raise am
We go brush their leg
Or their gun go fall
Or dem go pursue us
As e nor clear na to press am discharge
Oya match am
Press am
Front of morzi na we dey
We don dey run
Dem don dey spray
Be like say na limit road na sure
As we dey match am dey go
We see another squad
Gbege don burst
Oh e don burst
We don come down
Naw e don burst
No dey play na me wey sing korede
You know say normally i sing pass omah lay
Hmmm
Normally o
You know say normally i bad pass all of them
Give you gbedu wey go shake up your yansh
Baby you dey with a gangster tonight
With a gangster tonight
Chant