j kells hot cake şarkı sözleri

Vibez Sensei Ololo ololo Ololo My baby like to update My baby no dey complain My baby get e fine smile Wey help me cool my mind down My baby sef na hot cake No be everybody fit taste She no need man to upgrade My baby no dey frown face All I need from you Is some loving All I need from you Is to tell me that you're mine All I need from you Is some loving All I need from you Is to tell me that you're mine Odinaka o Odinaka You dey my mind You dey my I no go pretend o Odinaka You dey my mind You dey my mind Odinaka o Odinaka You dey my mind You dey my I no go pretend o Odinaka You dey my mind You dey my mind Oh girl u don jazz me Omoge don Prass me o Abegi no cast me I no go fit fashi o Cool me down o cool me down o Hold me tight o hold me tight o Oooooouu oooh Oh Yea yea yea yea I'm convinced that I'm in love o No go mind if you be mine o Oooooouu oooh Oh Yea yea yea yea Gbess I know I'm mega sure Say I dey for your mind And I dey by your side And I won't let go All I need from you Is some loving All I need from you Is to tell me that you're mine All I need from you Is some loving All I need from you Is to tell me that you're mine Odinaka o Odinaka You dey my mind You dey my I no go pretend o Odinaka You dey my mind You dey my mind Odinaka o Odinaka You dey my mind You dey my I no go pretend o Odinaka You dey my mind You dey my mind My baby like to update My baby no dey complain My baby get e fine smile Wey help me cool my mind down My baby sef na hot cake No be everybody fit taste She no need man to upgrade My baby no dey frown face Vibe vibe Vibe Sensei waya do
Sanatçı: J Kells
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J Kells hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı