j kells korede şarkı sözleri

From ikeja to obálendé E sure korede o Korede o  Korede o Surulere to canada  E sure korede o  Korede o  Korede  Korede Vibez sensei  Waya do Wetin dey sup  Wetin dey sup  Raba must drop  Henny must pop  My guys wan jaiye o  My guys wan sere o Oh yh  Wetin dey sup  Wetin dey sup  Me sef wan chop  And drive drop top  My guys wan binu o  Oh yh  Wan ni a ma jaiye o Oh yh  From ikeja to obálendé E sure korede o Korede o  Korede o Surulere to canada  E sure korede o  Korede o  Korede  Mama calling  Say boy shey you are not jonzing  Shey you are not smoking that kpoli Shey you never join bad gang  Shey you keep your faith intact  Are you praying  Mama I'm dollar chasing Mama I'm tryna get that bag  For you and for me too  Now I'm faded  Running out of patience cause  The world has no conscience  If Mohamed don't move then the mountain will move of course  I'm not talking nonsense  Listen  I'm a legend in my generation  Gave up on expectations  I just do what I do and stay strong  So tell me  Wetin dey sup  Wetin dey sup  Raba must drop  Henny must pop  My guys wan jaiye o  My guys wan sere o Oh yh  Wetin dey sup  Wetin dey sup  Me sef wan chop  And drive drop top  My guys wan binu o  Oh yh  Wan ni a ma jaiye o Oh yh  From ikeja to obálendé E sure korede o Korede o  Korede o Surulere to canada  E sure korede o  Korede o  Korede  From ikeja to obálendé E sure korede o Korede o  Korede o Surulere to canada  E sure korede o  Korede o  Korede  Korede
Sanatçı: J Kells
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J Kells hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı