j. lim my god e good şarkı sözleri
I no fit shout, but I won't stop singing
When I think of all wey you dey do for me
My heart's so full with the wonders of your love (Your love)
I lift my hands full of gratitude as I dey shine my eyes
I can't believe myself
I don chop liver now I'm standing on His Word
When I was ill He made me well
When I was poor He made me rich
Dem say person wey God na em Papa no dey lack e eh
He lifts me up when I'm bowed down
He put this happiness in my heart
Eledumare you don do well
I just dey think how I go thank you oh my God
Wetin I wetin I wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
I dey ask I dey ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
For all the favours He shows me (Favours He shows me)
And all the many blessings He rains on my life (I they ask e eh)
I dey ask I dey ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
Cha cha cha
My God e good e oh
Cha cha cha
I stand no shaking I they denge now for He's my Good Shepherd
He has redeemed my soul
I don chop liver now I'm standing on His Word (His Word)
He gave His life so that I may live
His Spirit lives in me
Na em they strengthen me
He washed me clean now I'm shining like a star
He gives me hope when I'm cast down
He brings me joy when sorrow breeds
E come join ice cream on top my bread when em don butter
I no give God just silver and gold
One day a week ain't good enough
I offer up myself to you
For you deserve much more than I can give my God
Wetin I wetin I wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
I dey ask I they ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
For all the favours He shows me (favours he shows me)
And all the many blessings He rains on my life (I dey ask e eh)
I they ask I they ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
Cha cha cha
My God e good e oh
Cha cha cha
Wetin I wetin I wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
I dey ask I dey ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
For all the favours He shows me (Favours He shows me)
And all the many blessings He rains on my life (I they ask e eh)
I they ask I they ask wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
Wetin I go give my God for He is good
Oooh ooooh
Wetin I go give my God e eh
Heee heeee
Wetin I go give my
For all the many favours He shows me
And all the many blessings He rains on my life hey
Wetin I go give my God e eh
My God e good e oh
Ooh oooh
My God e good e oh
My God e good e oh

