j metal selense şarkı sözleri

Follow D process Life na jeje je No be by gragra dem dey do big tins I keep my focus I dey do selence Na for my mind I create My reality Ohh ohh ohh Life is so Gud Everything brand new I dey catch cruise Ohh ohh ohh Life is Gud Everything so smooth We dey catch groove My money on my mind oo My money Pon my mind No long talking Abeg no waste my time Journey of a thousand mile Plenty blessings fall upon man Only jah jah me a praise now Follow D process Life na jeje je No be by gragra dem dey do big tins I keep my focus I dey do selence Na for my mind I create My reality Ohh ohh ohh Life is so Gud Everything brand new I dey catch cruise Tell me why u hating Dis is my destiny Music and me till eternity D gbedu causing calamity So different from majority Now we fulfilling d prophecy First class ticket no economy Higher like astronomy Pull up in a foreign technology Ohh ohh ohh Life is so Gud Everything brand new I dey catch cruise Ohh ohh ohh Life is Gud Everything so smooth We dey catch groove Follow D process Life na jeje je No be by gragra dem dey do big tins I keep my focus I dey do selence Na for my mind I create My reality Ohh ohh ohh Life is so Gud Everything brand new I dey catch cruise
Sanatçı: J metal
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J metal hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı