j sound high tension şarkı sözleri

Dem no want see us go up Dem want to see us dey down baby Dem no want see us front Dem want to see us Dey back baby Dey want to see us fold up Na that one no go happen baby Anytime Wey you feel week I be your lucious Lyon baby Me no go let you feel down baby Me no let you dey lonely eh Me go dey take you go front No matter wetin haters them talk Cos me no go let you feel down baby Me no let you dey lonely eh Me go dey take you go front No matter wetin haters them talk Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension As you dey look for that thing wey no find you Omo that one you go see am Always chuckling eyes for my matter Ogbeni wetin concern you Don't wanna see you us in a wagon Don't wanna see us dey love up Na for them eyes we go big up And we go give them the tong tong tong Me no go let you feel down baby Me no let you dey lonely eh Me go dey take you go front No matter wetin haters them talk Cos me no go let you feel down baby Me no let you dey lonely eh Me go dey take you go front No matter wetin haters them talk Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension Baby do me je je Do me je je je You dey burst up my medulla o You dey shock me like high tension
Sanatçı: J SOUND
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J SOUND hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı