j sound obawon şarkı sözleri

Yebo Ah yebo yebo Alala yebo Ah yebo yebo No be say make good smell fine When you chop am e no sweet As you see me so As I stand for here musically me I Dey fit Wetin eyes e never see Raw pepper and indomie Money hustling It is frustrating in this music industry Wipe away your tears Make you follow me for gyration Take away your sorrow Join me for this celebration Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o ah Obawon Obawon O o o o ah As you see me eyes e don dirty Mr waiter wey the hennessy We go groove we no send them o Gbogbo wa ma fara ki Enter the Ferrari You like Bugatti We go groove we no send them o Gbo gbo wa ma fara ki Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o ah Obawon Obawon O o o o ah As you see me I ready To take over the industry I hope say you soji You no go want to carry last Which kind yansh never see Raw pepper and indomie Money hustling It is frustrating in this music industry Which kind yansh never see Raw pepper and indomie Money hustling It is frustrating in this music industry Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Abinibi noni now E no be fake now Originally authentically Obeni body now Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o Obawon Obawon O o o o ah Obawon Obawon O o o o ah Wipe away your tears Make you follow me for gyration Take away your sorrow Join me for this celebration Which kind yansh never see Raw pepper and indomie Money hustling It is frustrating in this music industry
Sanatçı: J SOUND
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J SOUND hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı