j thyna featuring baby boy with me şarkı sözleri

You Dey with me You Dey with me Baba Dey with me Him Dey with me Alagbara Dey with oo You Dey with me Oba mimo Dey with me Him Dey with me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You no leave me leave me Started my life on the low Everybody know say me I rugged to bone Fighting myself and I'm always alone So my people gather me with fasting And tapping and clapping We dey ok Na street wey we dey When them shout ole Gunshots in the air but you cover me Pop pop Over loud got me shivering Shivering See your love is enough for me This your love is enough for me All my life I dey je igbadun I'm alright when I ride with you (Ride with you oh nana) You Dey with me You Dey with me Baba Dey with me Him Dey with me Alagbara Dey with oo You Dey with me Oba mimo Dey with me Him Dey with me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You no leave me leave me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You Dey lift me lift me Ah ah ah Shebi na you say You no go leave me So I put my trust in you eh eh Ah ah ah ahh You talk say you no go leave me So I put all my trust in you You Dey with me You Dey with me Baba Dey with me Him Dey with me Alagbara Dey with oo You Dey with me Oba mimo Dey with me Him Dey with me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You no leave me leave me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You Dey lift me lift me Since my mama born me You no leave me leave me You dey hold me hold me You no leave me leave me
Sanatçı: J Thyna featuring Baby Boy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J Thyna featuring Baby Boy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı