j west sounds from the west şarkı sözleri

I I just wanna live my life I just wanna take my time I just wanna feel alright yeah yeah yeah And I I don't wanna tell no lies I just wanna give good vibes Make you no con bring bad vibes yeah yeah yeah When I enter The people yakpa I drop the lamba The people scatter Everybody Start to dance am The thing dey hot oh E pass e lantern See the girl oh She getty backa People dey rush She getty yanga Baby baby Do me jeje See I no know wetin you do me oh Woh woh woh But I no know wetin you do me oh Woh oh oh See I no know wetin you do me oh Woh woh woh Me I no know wetin you do me oh Woh oh oh Go low Go low Go slow Go low Joro joro joro joroja Joro joro joro joro joro joro Ah Anything you want I do for you Anything you need I go bring for you No be lie girl I dey for you I just wanna be the one to stay with you See I just wanna be with you Spend all my money and time on you And if you leave I go crase for you Cause of all the time wey I don spend on you See I no know wetin you do me oh Woh woh woh But I no know wetin you do me oh Woh oh oh See I no know wetin you do me oh Woh woh woh Me I no know wetin you do me oh I I just wanna live my life I just wanna take my time I just wanna feel alright yeah yeah yeah And I I don't wanna tell no lies I just wanna give good vibes Make you no con bring bad vibes yeah yeah yeah
Sanatçı: J West
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J West hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı