j3phree oh yeah şarkı sözleri

Yeah yeah, yeah yeah yeah ya Yeah Yeah So many things wey Dey inside head oh So many times I Dey face my fears This very time she come for my gate ohh She carry gun she carry machette Many many things I gat for my chest I Dey try to live I Dey live on grace Yeah Oh My God Oh Janeth She carry fire she carry back ohh Back Oh Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear Oh No She carry fire, fire wey Dey burn my head. Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear Oh No She carry fire, fire wey Dey burn my head. You tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo Tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo Oh yeah, Oh Yeah Oh yeah, Oh Yeah E no be you e be me My brain Dey tik like a tiktok NormalLy I can't breathe She fire down I fire liquor Liquor Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear She carry fire, fire wey Dey burn my head. Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear She carry fire, fire wey Dey burn my head. You tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo Tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo O h yeah, Oh Yeah Oh yeah, Oh Yeah So many things wey Dey inside head oh So many times I Dey face my fears This very time she come for my gate ohh She carry gun she carry machette Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear Say she carry fire, fire wey Dey burn my head. Oh No Girl you body bad I, girl your body bad I swear Say she carry fire, fire wey Dey burn my head. You tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo Tell a man dem Jo Jo I wan tell em make you jo jo I wan feel you make you Jo Jo I wan tell em make you Jo Jo Jo O h yeah, Oh Yeah Oh yeah, Oh Yeah
Sanatçı: J3phree
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
J3phree hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı