ja another 9ja şarkı sözleri

Shea dem no get another 9ja E de do me like say omo make I ja Everyday suffer and my people I crying my sleepas don chop and my belle neva full o bur people de hustle the street every day oo Looking for what to eat everyday hope Mama don try with fasting and praying 9ja no still good cause the same men are looting I don suffer suffer You don suffer suffer Everyday paying bills bur light no de some are still paying tax and the road no de ooo Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo Ahhhh......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo ooooo Igba wo Igba wo Igba wo Igba wo la o to Jaiye oba Story story make I yan you wetin happen for lekki toll gate October 20 20 20 e de for my mind e de for your mind too Igboro no de smile, many people suffer,suffer suffer suffer Suffer to get money Suffer to feed pikin Suffer suffer to survive Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo Ahhhh.......ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo Igba wo Igba wo Igba wo Igba wo la o to Jaiye oba Many people suffer Suffer suffer suffer Suffer to get money Suffer to feed pikin Suffer suffer to survive Ahhhh ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo Ahhhh ehh ehh ati jiya jiya pe aoo tun fe jiya mo oooooo Igba wo Igba wo Igba wo Igba wo la o to Jaiye oba
Sanatçı: Ja
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ja hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı