jabanero ndoli şarkı sözleri

Mmmm jaba neroo Mmmm hmm yeah eh Instead of complain figure it out I get migraine Abeg no shout I want to gather plenty money in my account I no wan hear say later I no make my family proud (NEVER) Is it because of all the money that I'm chasing I thank God for the little that I'm making If you give you will receive Every day is not for the taking No be everyday dem Dey chop rice No be every Sunday be Christmas Ehhh ohh oh Ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli Ehh mmm mm eh Ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli ehhmm But but but but Ka ma nga anwu, ma doli wa Ka ma nga anwu, ka m ndoli wa Is okay kam ndoli wa Hapum like that ka m ndoli wa Ka ma nga anwu, ma doli wa Ka ma nga anwu, ka m ndoli wa Is okay kam ndoli wa Ngwa hapum like that ka m ndoli wa You want to know But you act like You don't want to know how to know I promise I go Dey follow u Dey go But I no go follow u go down below Ife nwoke bu n'obi Okwa ya meluya nwoke Nwoke adighi ekwu oke okwu Mberede ke eji ama dike Ndoli ndoli uwa bu ndoli ndoli Ehan mmm mm eh Ka ma nga anwu, ma doli wa Ka ma nga anwu, ka m ndoli wa Is okay kam ndoli wa Hapum like that ka m ndoli wa Ka ma nga anwu, ma doli wa Ka ma nga anwu, ka m ndoli wa Is okay kam ndoli wa Ngwa hapum like that ka m ndoli wa Ndoli Ndoli
Sanatçı: Jabanero
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jabanero hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı