jabba music, legend harry for here şarkı sözleri

Solid gbedu Solid gbedu Solid gbedu for the gyals and the goons Wey dey roll kanaku Solid gbedu o Solid gbedu o Solid gbedu for the gyals and the goons Wey dey roll kanaku We dey vibe all day, jam all night Enter we head we dey puff all night You know say jam e dey come correct You know say girls dem dey wan connect As we dey groove for this gbedu E get something wey I want make you do Ginjah yourself make u no dey stress Forget worries make you lose yourself Cos Oluwa cover you Many blessings go dey shower you Even sapa no go fit Oya Judi catch the vibes Live your life As the money don come Make you dance till you lose function For here For this junction Live your life As the money don come Make you dance till you lose function For here For this junction Sweet me like bottom pot So I comot cloth And I dey beer parlour for your junction Internal combustion Cause commotion Madam bring 7 crates for the function Set the motion For the collusion Cuz I see fine girls for the location Clear dimension For the connection Make we find one spot for the collection Gimme dutty vibe (gimme dutty) Mr. Jabba dey your side Because everywhere na groove Got my whisky on the lime Nkwobi on the side (Nkwobi dey my) And the pepper dey my side (and the pepper dey my) Oya shine your 32 Make you no go dey backslide Live your life As the money don come Make you dance till you lose function For here For this junction I say live your life As the money don come Make you dance till you lose function For here For this junction Yeah yeah I go face my fears (Vibez on vibez) I no go worry myself (Nkwobi on the side) About the things that I cannot defend (And the henny dey my side) I no go ever pretend (Pepper dey your side) I go face my fears (Vibez on vibez) I no go worry myself (Henny on the side) About the things that I cannot defend (Nkwobi dey your side) I no go ever pretend (And the pepper dey my side)
Sanatçı: Jabba Music, Legend Harry
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jabba Music, Legend Harry hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı