jabillz don't be too fast şarkı sözleri

When Gods blessings stop to stress you start to d teach you So many lessons people's love are getting very cold and People's heart are getting very wicked no weapon fashioned Against me from my enemies shall ever eh prosper sheh for my life Na God de do evidence Dey ooooh If money don come dem go like me if money no come dem nogo Like me, if fame don come dem go know me ooo If for say I fuckup dem for don yab me if Nobe for God dem for don kpai me If nobe for favour weh follow me oohhh Obinigwe o yawa Dey ohh ezeligwe o yawa de o chukwu binigwe o yawa de oo Come through obinigwe o yawa Dey oh ezeligwe o yawa Dey oh chukwu Binigwe o yawa dey oh come through Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come Hold on don't be too fast if nobe your time you go run run run run run Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come Hold on don't be too fast if nobe you're time you go run run run run God is sugar than Pepsi sugar than honey sugar than juice sugar kposh Sugar than lonely sugar than conji sugar than kush sugar than koshh Naija fit no favor you mama fit de pray for you aunty fit no sub for you uncle fit no gbadu you when it's your time eh go favour you When it's your time eh go favor you when it's your time eh go favor you When it's your time eh go oh but money don kpa mu money don do me Money don kpa mu mkpa Ebea ah but I nogo fit let am eh no fit blind me eh no fit kpai me eiiwaa Obinigwe o yawa Dey ohh ezeligwe o yawa de o chukwu binigwe o yawa de oo Come through uhh uh obinigwe o yawa Dey oh ezeligwe o yawa Dey oh Chukwu binigwe o yawa Dey oh come through uh uh uh Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come Hold on don't be too fast if Nobe your time you go run run run run run Hold on don't be too fast if na your time eh go come come come come come Hold on don't be too fast if Nobe you're time you go run run run run
Sanatçı: Jabillz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jabillz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı