jabillz god came through (onanana) şarkı sözleri

Baba came through for me ehh He no let life to suffer me made everything wey I believe No turn down on me, cox I must chop life like this I just need me some hugging finally be say life don Turn around for me ye ya ye Before you try to give up tule atule uhh uhh as we Dey push am harder chukwu nwanmeri yeah yeah Before you try to give up tule atule as we de push am Harder chukwu nwanmeri ehh eh yea yea Life fit to drive you to go insane If money node come oh eh pain If you no get who to trust eh pain sometimes I want to die oh eh pain But now I'm feeling Good ohh na na na We are thanking God ohh na na na Dem ah loving me oh na na na me wan live forever na na na Life fit to drive you to go insane If money node come oh eh pain If you no get who to trust eh pain sometimes I want to die oh eh pain But now I'm feeling Good ohh na na na We are thanking God ohh na na na Dem ah loving me oh na na na me wan live forever na na na For heartbreak wey me feel eh for everything wey been Suffer me for every roadblock wey been block my way like Dem be king to everyone who rejects me ehh to every shame And frustration the lesson life has taught me brought me this Far so I win yeah yeah uhh Before you try to give up tule atule uhh uhh as we Dey push am harder chukwu nwanmeri yeah yeah Before you try to give up tule atule as we de push am Harder chukwu nwanmeri ehh eh yea yea Mh uh ayeah uwaiii aiii ahhhh ahh Life fit to drive you to go insane If money node come oh eh pain If you no get who to trust eh pain sometimes I want to die oh eh pain But now I'm feeling Good ohh na na na We are thanking God ohh na na na Dem ah loving me oh na na na me wan live forever na na na Life fit to drive you to go insane If money node come oh eh pain If you no get who to trust eh pain sometimes I want to die oh eh pain But now I'm feeling Good ohh na na na We are thanking God ohh na na na Dem ah loving me oh na na na me wan live forever na na na
Sanatçı: Jabillz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jabillz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı