jackson mine i dey for road (feat. jay dean arie) şarkı sözleri

I getti people way dey doubt my matter Tell me say me I no go make am Omo ologo no come dey check am Put am for your head like 7 Beckham Na me be their matter Dem dey talk my matter their father Me no worry Hakunamatata Dem dey try to dey read my meter Dem be bastard For the raining days me no get umbrella Kwaku know say me na traveler Dream chasing I be hustler For the storm sef I dey paddle am No be cap matter All Niggas dem want make I jakpata Dem no want make my tap to dey run proper Dem dey plan but I swear dem no plan proper Dem no plan proper Money is a must o You go make am commot bando When you don dey galavant o Dem go must to confirm o I dey for road I dey for road dey find this money Leave me alone Leave me alone make I find this money I dey for road I dey for road dey find this money Leave me alone Leave me alone make I find this money Came from the bottom to the top Nigga don't hate ain't tryna get involved Hustle gon pay we ain't never gonna flop Gon are those days that we had to beg to chop yeah I put haters at the back running lapse Real ones in the front they be ridding on a foreign car Ain't tryna take from you all mouth Am tryna be a blessing to the world all around yeah Back then nothing was easy We tryna build a Life for the young ones worth living Ain't tryna get in my feelings Money minded cuttin bad ties real ones still with me I've been busy swerving doing dirty Haters on my ass they be busy licking dirty off yeah My heart is all about the money You'll never caught me lacking even with the ten of you all I dey for road I dey for road dey find this money Leave me alone Leave me alone make I find this money I dey for road I dey for road dey find this money Leave me alone Leave me alone make I find this money I dey for road I dey for road dey find this money Leave me alone Leave me alone make I find this money Now when I don get the mullar Dem one try to change the chapter But me I change my pattern Tell dem get the f*ck out
Sanatçı: Jackson Mine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jackson Mine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı