jackson mine who goes you şarkı sözleri

Howfa bro Abeg pass me the lighter there Make you give me the backwood too Roll one Na Claro remain o Okay make I first spark this one GO I'm just a human who likes everybody But no use me play I know what I like I hate Street nigga way don graduate with many OT's Time na 11:11 time for professes Commot road make I pass who goes you (Move) Shawty your body is bad Commot road make I pass who goes you (Who) Shawty your body is bad Get out of your feelings bro go get the bag Johnny Dang VVS are calling me (Johnny Dang) Ice ice ice ice ice (Big money) Ice ice ice ice ice (Johnny Dang) Korokoro for afternoon na so the police come pick us for Avenue Based on I no like stress I pay small thing make we fit take commot Bad as e bad sef Olokpa need money make he take Korror (Smoke) Alright now we out what we gon do ? Hustling for more GO Commot road make I pass who goes you (Move) Shawty your body is bad Commot road make I pass who goes you (Who) Shawty your body is bad I don catch dem for waist I hold am
Sanatçı: Jackson Mine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jackson Mine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı