jacksonsule different kind (feat. zay3ger) şarkı sözleri

I'm a different kind I no fit change my vibe Even if you sign me for your record You no fit change my label I'm a different kind I no fit change my vibes Even if you sign me for your record o You no fit change my label Cos I am a different kind I'm a different kind See I no fit lie You hate me I know so But I don land There is nothing you can do about it Pour me hennessy make i shark Some go love me Go hate me I know so but I don land There is nothing you can do about it So pour me hennessy make i shark I'm a different kind I no fit change my vibe Even if you sign me for your record You no fit change my label I'm a different kind I no fit change my vibes Even if you sign me for your record o You no fit change my label I'm a different kind Right from the start God gave me a sign So many people don waste my time This time I no go let a nigga kill my vibe Ooh yeah Am sorry To all those niggas wey wan try come stop me Oluwa blessings e dey shine upon me Even if you try you no go fit to touch me No fit touch me Twenty four seven on the grind me i dey I'm doing all this things, I do it my way Bad belle wan dey criticize me But dem no know say God design me I'm a different kind I no fit change my vibe Even if you sign me for your record You no fit change my label I'm a different kind I no fit change my vibes Even if you sign me for your record o You no fit change my label Cos I am a different kind
Sanatçı: Jacksonsule
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Jacksonsule hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı