jackzee obedient & yusuful şarkı sözleri

African giant don turn to chicken ohh While our old men wan turn to Pikin oo You neva stand well you dey shout emi lo kon While dey kill our people You better get your pvc We no get time for more rip No voting for pdp and apc You better get your pvc We no get time for no rip No voting for pdp and apc Obedient oh and yusful Make Una dey Obedient oo and yusuful Obedient oh and yusuful Make Una dey obedient oh and yusful Is it for dodo’ is it for beans Is it for dodo’ is it for beans Is it for dodo is it for beans Is it for dodo is it for beans i pledge to my country to be obidient and yusful to be honest ndi na achi obodo di lootful corruption 10/10 future adilozi na pen onyeobuna naa iche oppourtunity ka okelu the share wetin dey sub, wetin dey happen aya akaraaka adiyi eri nwa ngwuro na battle anyi adigo feed up ha nwa ichi anyi ka cattle I am obedient ebe sere mmadu ife anyi choro leader a leader nwellu mind of the people a leader na enwello rickle a leader di heathy na abulo sickle a leader di ezigbo simple we no come to fight, we must exercise our franchise maka odikwa legalise We are the soldier our pvc bu barel Sekpulu ani chaplet kpekwaekpele na chapel Peter obi is not just a leader obu a father A new nigeria okwute ndi igbo bu the ladder Okwa imana peter obi for nigeria bu moses corruption digodi golliath obu the david we need a kind leader wey go dey close to the youth we need a kind of leader na enwello intention to loot We need a kind of teacher wey go teach us like a teacher anyi achoro ndi ga na e load aza ha ka pickers Obedient oh and yusful Make Una dey Obedient oo and yusuful Obedient oh and yusuful Make Una dey obedient oh and yusful
Sanatçı: jackzee
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:53
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
jackzee hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı